PAPA.






Naijawriter✓

I was deeply lost, and engrossed in the mahd gbedu the aboki dey play for radio station. Na so i dey shout sote i forget say my papa na revered father.
I kept on shouting ' Marlian Mafoo!! To ba doh' sighs........ Good Lord!
The hard Slap landed on me like a rushing volcano, it wiped a part of my memory for a minute.
Beatrice!!!!
PAPA .....i...I KARN Ex.. I stammered again.
Yet another slap landed on my head again before I could take another breathe, you know i could tell it chopped a part of my front hair, I became bald.
That's how it is with papa Eugene. Papa forbids i listen to worldly music. Na all this Christian cello wey dey always sound black like say them dey do burial.. wetin shells?
I just want freedom! To be free like a bird. I hate having to cut my hair, but papa! papa! Na so Everytime papa go dey shine vein make i cut am!. Pelzin no fit Waka jeje, five sharp I don't enter house,  anything past five na wire and koboko i go chop sleep.
Papa too dey strict! The first day i brought a guy home to help with maths, i died and re_died. Oh no the beating was not from here! On top say make i no geh belle! And low-key me sef bad na saint i jus dey form.

Lolu of Africa

Comments

Popular Posts