A PHOTOGRAPHER's JOURNAL
Naijawriter✓
My name na Olamide Fawole Adetayo, i be Naija photographer wey sabi work well well. I be final year student for Open University, where i follow study Computer Science. My mama talk say she born me for June 3.
I be proudly brown skin bobo. I dey always shy, but i don dey overcome am small small.
Music inspires me alot! I love music alot. I love toh dey listen to live band and old school wey be Lagbaja, sunny Ade, Fela anikulapo kuti. I listen to their song because them be raw music and I be drummer wey sabi good music.
My insecurities be say people dey call me big head, and I have a middle broken teeth..lol.. But e no dey bother me.
Be a celibate for twelve years or a reverd father??
Lol ....as the spirit leads, but twelve years is better than for life.
My type of woman be pelzin wey geh beauty and brain in and out.
My secret talent be say i dey always dance in front of the mirror.
I like semo, i love to dey always chop am with a badass egusi soup, it takes my soul to cloud nine.
I no dey listen to radio, no be my thing.
I be lover of beard geng.
Ijapa motor or Lamborghini??
I'll go for both, because beattle dey classic and lambo na fast car.
' In the next five years, by God's grace i want to have a big photography agency in Africa and around the world. Win gold awards in photography, because there was a day in my church my pastor's wife was talking about relationships compatibility, she said something about master's degree and an ordinary photographer. The word an ordinary photographer challenged me, i think of those words everyday'.
loluafrika.
Comments
Post a Comment